Hours after sharing the audio, Kizz Daniel comes through with the official music video for his new single, “Flex” – watch and share your thoughts on the video which was directed by The Alien. | ENJOY!!!

LYRICS

Verse 1
Shey make I come your place (Yes)
Shey Hennessy go dey (Yes)
What about the babe (Yes)
Babe from UK
Shey won ma le mi lole (No!)
Timba fa gobe (No!)
Can I touch any kele
Kele to ni ikebe

Island boys (Yes)
Wey dey carry boys (Yes)
Shey dem get money
My kind money
Oluwa lo ni ganja
Iwin lo ni gbonla
Vado lo ni vibes
Fela lo ni shrine

Chorus
I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

See I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

Hook
Ka ya fun won, shey ka ya fun won
Ka ya fun won, shey ka ya fun won
Ka ya fun won, shey ka ya fun won ah
Owo mi wa loke! (Ah)

(Ah)Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won (ah)
Owo mi wa loke!

Verse 2
say my life just dey sweet (Yes)
Be like I put sugar (Yes)
No carry that bad energy come my side
My homies are razz. my homies are bad (Yes)
Homie gonna drink anything you put for the glass

Gidi girl (Yes)
Where you dey?’
Girl I’m in the mood
Make I show your place
I don’t know how to party but I learn from padi who never to be caught unfresh

Ka ya fun won