Mastodon
Home AUDIO Tolu (of Project Fame) – OSHE BABA (prod. by TKay) | Lyrics...

Tolu (of Project Fame) – OSHE BABA (prod. by TKay) | Lyrics Included

0
513
Tolu (of Project Fame) - OSHE BABA (prod. by TKay) Artwork | AceWorldTeam.com

Transformed singer/songwriter and producer, Tolu, who is commonly known as “Tolu Project Fame,” returns with a faith-based single after his incredible Damascus encounter with God at the House on the Rock church in the New Year Crossover Night 2017 in Kaduna; Tolu had a blossoming mainstream career alongside works with Don Jazzy and Tiwa Savage, but God had other plans for him as he said, “God told me he’s been waiting seven years for me.”

Oshe Baba,” as produced by ace producer, TKay, is a song of thanksgiving and testimony to anyone experiencing God’s favor and more; the artiste makes it his mission to spread his testimony and inspire other people, so let it be a blessing to you – listen up and share your thoughts. | ENJOY!!!

[download id=”2279″]

LYRICS

Verse 1
E don tehhh we don dey run around
Be like say we dey for roundabout
Everybody think say I go low
How e dey do me dem no know
Dem say Mr. Tolu kilon (what’s) pop
Wetin dey happen e kan pause (you just pause)
Na condition make crayfish bend oo
No be say I pause na hustle ooo
Ebi fe pa mi (almost died of hunger)
Wan se bo to pari (they thought it was over)
Oluwa da s’oro mi (God intervened)
O d’oju ti ota mi (disappointed my enemies)
Ebi fe pa mi (almost died of hunger)
Wan se bo to pari (they thought it was over)
Oluwa da soro mi, that is why I say

Chorus
Papa God eh
Baba you too much eh
All the blessings way dey come every day
Dem don dey come my way (my way)
Papa God eh
Baba you too much eh
All the blessings way dey come every day
Dem don dey come my way so I say…
Osheeeee (2x)
Oshe oooo
Oshe baba

Verse 2
I remember Croc City days
When I dey sing nobody dey pay
Before I enter Project Fame
Na only for church why dem know my name
But now na different story eh
From Sabo Kaduna to Lasgidi eh
Dia showing me love in New York City
Dem dey see my face for your TV heyyyy haaa