Olamide & Reflex Soundz – WHO YOU EPP? (prod. by Shizzi) | Lyrics Included

0
823
Olamide & Reflex Soundz - WHO YOU EPP? (prod. by Shizzi) Artwork | AceWorldTeam.com

Reflex Soundz comes through with his version of the Shizzi-produced viral Rap cut titled “Who You Epp?” by Olamide; listen up and share your thoughts. | ENJOY!!!

[download id=”1568″]

3rd Verse Lyrics
(Intro adlibs)
Who u help… Tell me who you help.. You neva baff no no noooh..
(Verse)
When u got no money dem ah lock up
But dem ah look u from afar
Wen u make d money dem ah run come..yeahh.
So me ah tell dem say “waka”..eeh ooh
But u know say i dey concur.. (concur)
For my niggahs wey dey support
Dem dey, gimmie d pass, say na one touch.. Mmhhhmm
Abobby say na one touch eh
I dey work work work
Make i fit to chop chop chop chop chop
Cuz me ah get, money to make
And no time to waste
Me nah fit dull dull dull dull dull. Yeah!
Charlie, if you no fit give help( Epp),no be by force,
But wen we balling in the club, no be by luck
I see d look in ur eye.. Face drop
Plus we are leaving with your girl…. Full Stop!